ViewNaija Ad Networks

New Music: Suspect Ft Tha Suspect – Malaysia

Bashorun Jaguda November 15, 2011 9

Brand New Joint from Ace Producer, Tha suspect titled Malaysia. Suspect is just another Tout , this is another lovely track, Bros no dull at all. I just Like the way he features himself on songs. Listen Up and Enjoy!

pUBLIC nUISANCE

Audio clip: Adobe Flash Player (version 9 or above) is required to play this audio clip. Download the latest version here. You also need to have JavaScript enabled in your browser.

DOWNLOAD

Comments

Powered by Facebook Comments

9 Comments »

  1. Skubaey dhude November 15, 2011 at 6:14 pm - Reply

    Man i no go lie u be the man for me cos u make livfe of music so cool and sweet for ur fan like me,this my five for u.really love wot u hv done

  2. Vino November 16, 2011 at 12:29 am - Reply

    SOLID JAM!!!!!!

  3. Tenene November 16, 2011 at 2:08 am - Reply

    U be really mumu, na dis kind song u think say dbanj and 2face take blow? go sell ur lever na, mum, fool, una never cros nija b4 go dey think say na lever dem dey sell for Malaysia……na condition dey worry u.

    • Mr. Man November 24, 2011 at 11:14 am - Reply

      Shut up there… What do u know? Book u nor sabi, English u nor fit Speak, Swear say u never sell your Kidney…lol Mumu House Boy that year 4 naija

  4. SLEEK BIT November 16, 2011 at 3:46 am - Reply

    MAY THUNDER FIRE YOU IF YOUR DONT KNOW WHAT TO SING ABOUT THEN GO AND SLEEP WHY DONT YOU ALSO GO TO THAT SAME MALAYSIA AND SELL YOUR LIVER

  5. Perez November 16, 2011 at 3:50 am - Reply

    Bros suspect i respect dis track. Tyt MALYSIA

  6. whoyoubesef November 16, 2011 at 9:03 am - Reply

    suspect more grease, make d Nigerians in Malaysia take am easy now

  7. Zakoye November 16, 2011 at 10:52 am - Reply

    This man nah big mumu oooooooooooooooo…Go sell liver nah…Monkey pinkin..Enter Malaysia whether ur mama no go suffer die troway…Foolish idiot….

  8. creamyma November 16, 2011 at 1:02 pm - Reply

    O ga o, all dese insults smh

Leave A Response »