…
Brand New track from Storm Records crooner, YQ. The track Sandalili (interesting name btw) features our Gingah chairman Terry G. The song is pretty damn catchy.
YQ is working on an album so hoepfully we see that soon.
Hit Or Not? We say yes. What do you say?
Audio clip: Adobe Flash Player (version 9 or above) is required to play this audio clip. Download the latest version here. You also need to have JavaScript enabled in your browser.
Comments
Powered by Facebook Comments














na dis shit u cal song?? Jugada una dey fal ma hand. Dis 1 na makosa abi hip hop? TERRY G cn neva do witout his bell. Wel dem try 4 una wack fans.
sm pipu jst b hatin 4 no jst course. @maga sing ur own nah mk we hear……mtchewww. Jaguda Jah bless u guys jare
If dnt lyk dis track den go exhile i luv tery g jo0o0o
oya nakam kpakam!
Banging track…maga U̶̲̥̅̊ sabi song… saw U̶̲̥̅̊я comment Ơ̴̴͡N̶̲̥̅̊ blackfaces song…even if U̶̲̥̅̊ ∂ønt like d akpako dude,JƱ§t say U̶̲̥̅̊ ∂ønt A̶̲̥̅̊₪d̶̲̥̅̊ stop d critics…m very sure U̶̲̥̅̊я older than ♏ξ buh plz dnload d track agn.. ♍ very sure U̶̲̥̅̊ ∂ønt A̶̲̥̅√ ΐ† Ơ̴̴͡N̶̲̥̅̊ U̶̲̥̅̊я watever…kpakam
@dane nd firtkyd i was told u guys smoke alot of weed, nw i kno it’s tru. It’s only mad men lyk u dat ll lv dis song. I kno u guys r illitrates. Village boys way no sabi gud music. Am releasin ma album afta sch, it ll b d bxt 9ja ve seen.
This nice
@henry ur mum’s pusi is a critics old dog. Must i lv songs dat r lvd by village boys lyk u? I kno ur fada is a dog lyk u mugu
Na wa o. Tnk God 4 Terry G if nt diz son4 b F.
@maga….ask 4giveness…..k
@Maga. . . U too like 2 dey criticize. . . Saw yuh comment on Maytronomy’s new joints too. . . Na wa o o. . . Na so U jst dey talk lik say U be one kyn “Michael Jackson” abi “R Kelly”??? Whch one U be???
@Henry swi bt watch d way u tok 2 MAGA @Juwonlo i dey yen d koko, d truth of d matar. Una 9ja too lyk mumu music. I pas d ppl way u cal dia
Thumb up to YQ and Apwako Master.
This piece rocks my mind.
K ☺…buh ∂ønt mention ♍ϔ papi mami …k
The music dull and dry
sha ….. But check d video